FEMI KUTI Dem Bobo
Recorded live in Lagos 2004 Video and music are the property of their respective owners. Yesterday, Dem tell us sey, Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey, For this new democratic change But the truth of the matter be sey, Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes Dem bobo Dem bobo your mama Dem bobo your papa Dem bobo your mama Dem bobo your papa Dem bobo your grandmama Dem bobo your grandpapa Dem bobo the market women Dem bobo you journalist The human righ
|
|