Joeboy Focus ( Official Video)
Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you, JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty Magic. Download Stream Here: Lyrics Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If Im the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If Im the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy Im feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving
|
|