Mina Bryte See Something
Stream, download See Something: Follow Mina: Follow Bryte: Director Editor: Mina Videographer: Lanre Ibrahim Dancers: Cece Alli, Sara Obehi, Esi J Dance Challenge choreo: Ines Kaney LYRICS Dont hate me chale if you dont know my story If i hurt you before i go tell you am sorry Time no dey wait oo Time no dey make i hate oo Me i no dey waste time on the past I just dey move Me i no dey fear popo Happy like i win lotto I dey put in the work Well done mama say ayekoo Gucci Versace Inna my party All the pretty ladies Wind your body London girl make i see something Lagos girl make i see something Cape town girl make i see something Caribbean girl make i see something Wetin make i do for you Put your face on my chest tattoo Any man wey go try you Me I no go run i go f
|
|