Mina Bryte Cool Cool
Stream, download Cool Cool : Follow Mina: Follow Bryte: Director Editor: Mina Videographer: Lanre Ibrahim Dancers: Arthi Nachiappan, James Thormod, Sara Obehi Styling: Mojo Kojo Lyrics: Yolo i only got one life Adey do what i like ebi my life You dey want slim chick me i want fat Everybody got en own type Chaley make u never try control me When am sad u dey come console me When u leave my place u dey go spread am Make you all laugh me Eno be you you dey pay for my rent Why you want time my sleep Eno be you you dey buy my benz Why you want time my speed Eerr u You dey want kill my vim i go dodge you Eno be everybody sef wey go like you If u dont like me i dont like you too Im working for my pay Hater dont come my way I dont care what you say Eno be you go make i craze Are
|
|