CKay Love Nwantiti ( Tik Tok Remix) ( Lyrics) I am so obsessed I want to chop your nkwobi
CKay Love Nwantiti (TikTok Remix) (Lyrics) I am so obsessed I want to chop your nkwobi Stream, Download: Follow CKay: (Lyrics): My baby my valentine Girl na you dey make my temperature dey rise If you leave me I go die (I swear) You are like the oxygen I need to survive I ll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule your body dey gbakam isi Ule open am make I see ule Nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing o Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ahh Ah ah ah ah ah ah Ah ah ah ah ah ah ahh Joeboy: Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want I don t care what they said Cuz your matter, na hin I come dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo no tell me no no no You can be my partner, never riding sololo And we can do am lowkey no need to pariwo I m feeling what you re doing oya b
|
|